comments
Gen 8 hour ago
Every body no go show. Especially you jade... Make me self guide.. Client don give them dollar.
Gen 8 hour ago
Ha nigeria I no go vote for tinubu. But if tinubu give me million the general go vote for him
Jade 8 hour ago
Okay u lost abi...after u don waste ur energy to dey fight they no still give u money abi
?....!- 8 hour ago
Wetin dey worry self gen ah omo you don have choco...........umm nice,hope your dog is beautiful jade
Gen 8 hour ago
Yes na. nigeria is wicked o. Ha. No name send the money wey tinubu give you jo. B4 I ya mu tu you for dat place
Jade 8 hour ago
My dog looks exactly like u..if u are beautiful then my dog is beautiful...if u are ugly then i dont think my dog will have to be ugly like u...
?....!- 8 hour ago
Are you inulting me jade cause is better you should not or else oluwaseyi will not like it if you are insultin her niece
J-hope 8 hour ago
Princess You go explain tried,just pls come back home and give me my phone pls abeg
Princess bella beauty 8 hour ago
Amgoing to give you msg well I get good kay,get ready*wink* ^_^!
Gen 8 hour ago
Ehn ehn I don catch you.. So you bella you don chop and general never chop. Ehn ehn...na tinubu get foult na....