comments
Pretty 3 hour ago
Sabi girls no dey too like talk,animals dey in human form padi man nobody like work but you must hustle if you wan chop.
Pretty 3 hour ago
E no finish dem wan fight us if dem dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous no come dey form say you too like us.
Pretty 3 hour ago
Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money make you dance like poco lee
Pretty 3 hour ago
Steady green like broccoli steady on my grind,no wan hear what they wan telli me kudi na my fantasy dem wan dey check if my tap e no rush
Pretty 3 hour ago
But e dey rush,e dey rush well ,well,e be much na God dey make my tap,e dey rush(mm)
Pretty 3 hour ago
No be hype everybody dey crush there's no dulling with us(there's no dulling with us)
Pretty 3 hour ago
Ju fun mi japata I dey go ghana<<yeah>>you never touch,you dey form papas(yeah)which kind money we never see before?
Pretty 3 hour ago
Kosi elomi,gat me feeling I'm the one aje,aje,aje can never take my cake away aje,you can't touch my grace, I just dey my lane,mylane