comments
SABIR 5 hour ago
Sometimes the sweetest things in life is not the ones you can taste. They can breath, just like my babe, she's the sweetest, in my life.
SABIR 4 hour ago
I dey bro...my data is coming from the lord bro like daily bread, e never finish
General 4 hour ago
Alan. Cathy. Luna, leo, liam, mia, those people I know say they dey online. Data
General 4 hour ago
As how bro. you sabi speak pidgin pass me na bro. Why una dey do rubbish na you sabi na
Alan 4 hour ago
Bro watin you da talk. You sabi speak pigin pass me na. Anyway how far nah. Eany update bro. Howfar gen
General 4 hour ago
Okay me self I dey learn ham from my boss wey he dey dis area. Make una gather ur self speak ham na.