Love is blind but you can see
0xlikes 0xdislikes
0
33
posted 11 hour ago by Gela

comments

Pretty merlin 99 minutes ago
That's true gela
Gela 87 minutes ago
I wonder
Loveth smith 78 minutes ago
As how na gela
Gela 74 minutes ago
Love you get eye abii you dey see
Gela 72 minutes ago
That your bf no be eye you take see ham
Loveth smith 68 minutes ago
Okay oo,you never get one
Gela 66 minutes ago
What deos that mean How old are you
Guest 64 minutes ago
Ur mate dey get gf,do you even understand what love means?You dey ask gela like say you and her na mate
Guest 63 minutes ago
No be the matter of group ooo we still get snr for here
Guest 62 minutes ago
No insult person for here ooo
Loveth smith 61 minutes ago
Why are you asking*smile* have only been with 2 and this one is my third
Guest 60 minutes ago
Abeg ooo
Gela 60 minutes ago
What class are you loveth
Loveth smith 60 minutes ago
I did not insult her oo
Guest 59 minutes ago
While you are still third bf nawa for una ooo
Gela 58 minutes ago
Life is not all about dating
Loveth smith 58 minutes ago
What is your name guest
Gela 57 minutes ago
My post is just funny opps
Guest 57 minutes ago
You never get one na wetin,no be insult
Gela 57 minutes ago
Guest is my sis
Guest 54 minutes ago
I no get name you go gimme one
Loveth smith 51 minutes ago
Going ss3 and I know life is not all about dating
Guest 49 minutes ago
Na so una dey do for here
Gela 48 minutes ago
I hope this post is not affecting anyone Ss3 hmmmm
Guest 48 minutes ago
Jeez take it easy now,I mean gela you never get one meaning do you have a bf
Guest 47 minutes ago
You come dey insult person wey finish sch four yrs before you even enter ss3
Loveth smith 46 minutes ago
Gela why hmmm
Guest 45 minutes ago
GOD I DID NOT INSULT HER.DAMN
Loveth smith 44 minutes ago
Okay fine,am so sorry gela
Gela 43 minutes ago
Nothing Just hmmm
Guest 42 minutes ago
Make una try dey speak english wey person go understand abeg
Loveth smith 41 minutes ago
Am sorry no vex abeg
Guest 39 minutes ago
Okay ooo