comments
Twinkle baby 7 hour ago
Just tell he how u feel abt him then hear wat he have 2 say,dont be shy be bold while talking 2 him
Barbie 5 hour ago
Who she help,tem u don try jst leave am make she dey. Abi she don turn 2 queen make una dey beg am,i no go beg am
Wura 4 hour ago
Tem you know I had a vision for you remmeber it o what are going to called me smith
Nancy 4 hour ago
I wanted to come back but the language u guy are spoking i dont understand,it is incorrect
Temmy gold 4 hour ago
Smith i no be sister oo,i be small pikin,na u i suppose dey cal sister smith
Barbie 2 hour ago
Or did u think d english is not correct,kindly search for another word for ''JUST JOSHING'' and tell me d meaning smith
Wura 81 minutes ago
Am so so happy that vane came back and nancy omg wonderful group dey grow up am happy I missed you guys love you*smile* *blushing*