Twinkle baby u shine like a star i wish u will be my baby!!!
0xlikes 0xdislikes
0
30
posted 140 minutes ago by Alvin

comments

T-boy star 2 hour ago
Nawa for u alvin
Lizzy 2 hour ago
So romantic and lovely
Braglinah 2 hour ago
Twin na u alvin dey put everywhere,nawa for person wey no get bf
Nancy 107 minutes ago
ALVINNNNNNNNN OOOOOO
Alvin 99 minutes ago
What..............
Nancy 85 minutes ago
So true true alvin you don turn lover boy oooo? In jesus name
Nancy 83 minutes ago
God bless the day alvin found twin baby
Loveth smith 69 minutes ago
Alvin she never say yes ni
Alvin 66 minutes ago
Haaaaaaaaa
Nancy 64 minutes ago
My dear I no sabi wetin dey happen oooo
Loveth smith 63 minutes ago
Guy what is haaa
Alvin 55 minutes ago
She have not accepted
Nancy 55 minutes ago
Alvin are you sureeeee
Alvin 53 minutes ago
Yes nancy
Nancy 47 minutes ago
So all dis luv post were are the coming from,alvin should I trust you
Alvin 41 minutes ago
Rest assured nancy
Nancy 38 minutes ago
Okay mr alvin
Nancy 38 minutes ago
So any gist
Nancy 37 minutes ago
So were loveth and star run go now
Loveth smith 34 minutes ago
See you this small girl eh mm
Loveth smith 32 minutes ago
Nancy oh! So sorry I do not pick your call in the morning I was sleeping
Nancy 31 minutes ago
Okay,I know you were sleeping fatness
T-boy star 30 minutes ago
Babe i'm always with u
Twinkle baby 29 minutes ago
What did i miss?
Nancy 29 minutes ago
So you get mind call me small girl,I go fight you ooo
Nancy 29 minutes ago
Alot twin
Nancy 27 minutes ago
Okay,I'm strong now
Twinkle baby 24 minutes ago
Gist me pls
Nancy 21 minutes ago
My dear we were talking abt love ooo
Nancy 15 minutes ago
Luv go kill person