I want to be the reason when you look down on your phone smileing, and you walk right through a pole.
3xlikes 3xdislikes
6
8
posted 135 days ago by Essa

comments

Essa 135 days ago
Omor dey guy head still dey bleed for head ooo.
Nancy 135 days ago
Essa how e dey do you sometimes for body na
Nancy 135 days ago
How person head go bleed for head again
Candy 135 days ago
Omor na english mistake lolz!
Nancy 135 days ago
Abeg una try do make essa learn
Nancy 135 days ago
Venes where you dey since na
Candy 135 days ago
I dey oo, I be spirit I come and go.
Candy 135 days ago
I just had to change my name to my nickname.